Nollywood actress Biodun Okeowo popularly called Omoborty, has been alleged to have snatched former Nigerian senator Dino Melaye from her colleague Iyabo Ojo.
However, a voice note shared by an Instagram blogger revealed a Kayamata seller and actress Omoborty cause the relationship between Dino and Iyabo to crash.
In the voice note, Iyabo Ojo was heard warning Dino Melaye to stop speaking negatively about her to Biodun Okewo.
The blogger wrote: He don happen like this o. Everywhere don scatter, that time when I been dey talk #yabdin matter Una think say i Dey lie,I tell Una say Dino collect my wife Una Dey use me laugh, now this is the confirmation say I no lie ontop Dino head o As God go butter my bread, God don make them fight,I can now have my wife.
I keep educating people on here,calm down you are doing well,no let anybody tension you on this gram one thing I like Dino about be say him share the house round. They are all Landladies,In the Voice note shared above you can hear Iyabo warning Dino to stop denying her and stop saying negative things about her to Miwa and Omorborty(his girlfriends)and vowed never to allow Dino knack am again Iyabo wey me dey keep, Dino don enter am anyhow well we meuveeee,
Leave a Comment